"Towa"
— iliyoimbwa na Dice Ailes
"Towa" ni wimbo ulioimbwa kwenye mnigeria iliyotolewa mnamo 01 mei 2025 kwenye chaneli rasmi ya lebo ya rekodi - "Dice Ailes". Gundua maelezo ya kipekee kuhusu "Towa". Tafuta wimbo wa maneno wa Towa, tafsiri, na ukweli wa wimbo. Mapato na Net Worth hukusanywa kwa ufadhili na vyanzo vingine kulingana na kipande cha habari kinachopatikana kwenye mtandao. Wimbo wa "Towa" ulionekana mara ngapi katika chati za muziki zilizokusanywa? "Towa" ni video ya muziki inayojulikana sana ambayo ilichukua nafasi katika chati maarufu, kama vile Nyimbo 100 Nigeria Bora, Nyimbo 40 mnigeria Bora, na zaidi.
|
Download New Songs
Listen & stream |
|

"Towa" Ukweli
"Towa" imefikia jumla ya mara ambazo zimetazamwa 2.8K na kupendwa 85 kwenye YouTube.
Wimbo umewasilishwa mnamo 01/05/2025 na ukatumia wiki 0 kwenye chati.
Jina asili la video ya muziki ni "DICE AILES - TOWA (OFFICIAL AUDIO)".
"Towa" imechapishwa kwenye Youtube saa 30/04/2025 02:00:21.
"Towa" Nyimbo, Watunzi, Lebo ya Rekodi
Listen to the Official Audio of ‘’Towa" by Dice Ailes.
Available on all Digital platforms:
Follow Dice Ailes On:
Facebook:
Twitter:
;
Instagram:
SoundCloud:
Lyrics:
Towa
I remember for July
Wey I meet you for UI
Na me you want I no Know why
For my bus stop you say owa
I pray say we no go fall out
You no ever Dey Slow down
You Dey always go all out
money Dey jaburata
But if it no Dey today I no my baby no Dey worry
She go Dey where I Dey she no fit leave me for alhaji
We Dey for each other
Legedez Benz or rover oh
Lori street or fly over oh
Towa Towa [Towa Towa]
Leave efosa [Leave efosa]
Se baye kan lowa [aye kan lowa]
Come climb my janglova [Climb my janglova]
Towa Towa [Towa Towa]
Forget efosa [Forget efosa]
Se baye kan lowa [aye kan lowa]
Come climb my janglova [Climb my janglova]
Towa
I no go play you like ludo
Shey you know e no be zobo
Shey you know e no be bobo
Cause you Dey bright my world like solar
My Beyonce I Dey see your halo
I go fight for you like sumo
Catch grenade for you like Bruno
money Dey jaburata
Cause if it no Dey today I no my baby no Dey worry
She go Dey where I Dey she no fit leave me for alhaji
We Dey for each other
Legedez Benz or rover
Lori street or fly over
Towa Towa [Towa Towa]
Leave efosa [Leave efosa]
Se baye kan lowa [aye kan lowa]
Come climb my janglova [Climb my janglova]
Towa Towa [Towa Towa]
Forget efosa [Leave efosa]
Se baye kan lowa [aye kan lowa]
Come climb my janglova [Climb my janglova]
[Towa Towa]
[Leave efosa]
[aye kan lowa]
[Climb my janglova]
[Towa Towa]
[forget efosa]
[aye kan lowa]
[Climb my janglova]
[Towa Towa]
[Leave efosa]
[aye kan lowa]
[Climb my janglova]
[Towa Towa]
[forget efosa]
[aye kan lowa]
[Climb my janglova]
#DiceAiles #Towa #Officialaudio